Banana no go fall on you
Na my plantain go fall on you.
Yo yo yo!
She sabi dance.
She dey mess up thr dance floor.
Banana no go fall on you
Na my plantain go fall on you.
My baby say she like ogede
She sabi dance eh!
Eh!
Banana no go fall on you
Na my plantain go fall on you.
Yo yo yo!
She sabi dance.
She dey mess up thr dance floor.
Banana no go fall on you
Na my plantain go fall on you.
My baby say she like ogede
She sabi dance eh!
Eh!